Elige una pista para reproducir
Eastern Boy
UC YOUNGZ
Hmm Hmm Hmm
Hmm Hmm Hmm
If you no won do again
Oya tell me lemme know
Cuz I've been all alone
And I'm Losing all my mind
Omoge omoge
Make you no do me like this
And this your love shey e no too clear
Your attitude suddenly change on me
Shey iffa I leave you go dey okay
Omoge baby tell me how you feel about me
And I've been chasing your love from the beginning
Gimme full love wey I give no dey deceive me
Ahh omoge
Ahh omoge
(Yeah yeah yeah)
Are you sure you are okay
(Okay ohh okay ohh)
Are you sure you are okay
(Girl I'm losing my mind for your case)
Are you sure you are okay
(Okay ohh okay ohh)
Are you sure you are okay
(Girl I'm losing my mind for your whine)
Are you sure you are okay
(Okay ohh okay ohh)
Are you sure you are okay
(Girl I'm losing my mind losing my mind)
Are you sure you are okay
(Okay ohh okay ohh)
Are you sure you are okay
Coolu baby
Girl I don die for your matter ohh
Shima baby
If I meet another no vex
Cause I don call you tire ohh
Cause I don call you tire ohh
Cause I don call you tire ohhhhhhhhhhh
Omotoshun
Girl I'm losing my mind
For your case girl I fit to give you your rights
Ahh call me make I feel alright
Pour me holy water make I dey alright
Ahh baby ohh
Make I dey alright
(Make I dey alright)
Make I dey alrighhhhht
(Te te te te)
Are you sure you are okay
(Okay ohh okay ohh)
Are you sure you are okay
(Girl I'm losing my mind for your case)
Are you sure you are okay
(Okay ohh okay ohh)
Are you sure you are okay
(Girl I'm losing my mind for your whine)
Are you sure you are okay
(Okay ohh okay ohh)
Are you sure you are okay
(Girl I'm losing my mind losing my mind)
Are you sure you are okay
(Okay ohh okay ohh)
Are you sure you are okay