Elige una pista para reproducir
V Sagz
Active
Azaman say account don die
Next week azaman buy Benz
Azaman don fly go Dubai
Tell him babe na Paris be next
Miracle no dey tire Jesus
Shey naso e be me sef go enter this job
You say get account na you begin dey rob
Azaman get money pass the person wey bomb
(Eh god )Aza die
I say chai
Ogbeni you go explain how the thing take die
See men no wey no dey smile all of dem don high
Timbolo wey I see for my side reach 5
(Eee) Naso e be
I be nor know
I begin shout
Eh God I don go
Carry me lie down dem begin whip me koboko
The men wey dey my side naso all of them Dey paro
Our father who art in heaven
If I no see money
You go see Devil
Kilagbe Kilagbe, KIleju
Make dem tell egungun
Make he dey careful
cos, me i no dey hear kpayan o
Me no dey tire o
If na money matter, I dey para
Ara adugbo e gba wa
Omono be wasa o
Awon serekode
Fe ja mi laya o
Oh Ah Azaman
kia mosa make i see alert yunno
There is nothing wrong with my bank
biko biko, no do me like that oh
Yea Azaman
kia mosa make i see alert yunno
There is nothing wrong with my bank
biko biko, no go do me like that
oh ah
Us e dey
Uk e dey
Portugal e dey
Cash app e dey
Thailand e dey
Brazil e dey
Canada
Cana wah cana wah canada da da
As e dey enter we dey ta ta ta
Fresh nigga men on agbada
Strong men but we no really like wahala
Eh God feel my steeze
Composure 120
Dem no dey tell person
If you no wise you go learn lesson
Brother no trust in the street
If e dey clear make you keep am on a low
Cus if e cast dem go dey carry you dey go
Dem go carry you dey go where you nor know
Brother no update for the street
As you dey grind Just dey do wetin you know
e fit dy clear and Sometimes e fit dey slow
If you believe naso your money go dey show
But we always active
247 we active (we outside)
Weekdays we active (we outside)
We forever active eh God (we outside)
Oh Ah Azaman
kia mosa make i see alert yunno
There is nothing wrong with my bank
biko biko, no do me like that o
Yea Azaman
kia mosa make i see alert yunno
There is nothing wrong with my bank
biko biko, no go do me like that o
me i no dey hear kpayan o
Me no dey tire o
If na money matter, I dey para
Ara adugbo e gba wa
Omono be wasa o
Awon serekode
Fe ja mi laya o"