Elige una pista para reproducir
If I reason am to far
Elele
Na you dey make e my hazard light tona
Pim pim pim pim
Pim pim for my moto you dey press e my pim pim
I don promise her everything
Everything even the wedding ring
I dey gbadun your energy
Cool e my body o
You my medicine
This love no be made in china, this love no be aba
You're the only one I desire, so no go carry me manyewu
And you fine
I dey ginger when you come online
Girl I really wanna make you mine
And my heart skip a beat girl when you beside
Nanana ah
No be your stature
No be your fashion
Be wetin I fall for
Nanana ah
Leave e shako
Come make we start work
Plan e our future