Elige una pista para reproducir
When we ask our government o when dem go give us light
Dem say na 2010 we don dey wait 2010 since then
But now the waiting must end
Cuz 2010 don show oh oh oh
I want to be like Moses eh
Show my people dem to the promise land
But then l notice something
People wey try am don dey underground
I see dem l ja
Look dem from far
Me l fear this government people
Rise up Naija
Raise your apa
Tell them you are tired of the evil
E don tey wen Fela don go o
E don tey wen Fela don know o
Say the leaders are after the doe
Choose themselves like mini mani mo
Tumbo tumbo baskelebe
See dem eye like dey shak kelebe
See dem pickin dey comot kelebe
Poor man pickin dey rush olele
I see dem l ja
Look dem from far
Me l fear this government people
Rise up Naija
Raise your apa
Tell them you are tired of the evil
Gbogbo owo lo n kolobi
Won de TV won soro gidi
Se wo ni s'emi ni a mo na gidi
We dey follow follow dem like zombie
Shey na today na today
Wey we dey wait we dey wait
Go buy candle go buy candle
Go buy candle go buy candle
Shey na today na today
Wey we dey wait we dey wait
E lo r'abela e lo r'abela o
E lo r'abela e
I see dem l ja
Look dem from far
Me l fear this government people
Rise up Naija
Raise your apa
Tell them you are tired of the evil
Yes boss M I with the flow boss
No more yes bosses it's no boss
No boss so long you scope us
Why you eat green like locust
So your masses live low cost
Hunger poverty choke us
You say there's a new plan for you
There's no light how you gonna show us
All man just fighting thinking fuel rising money sinking
PHCN so blinking PHCN to the fighting
I keep on singing writing
People voting we coping
Country broken leaders heartless
Open my eyes still darkness
It's about that time
That I spit that rhyme
That can touch that mind
Who can tell that friend
Who can take that stand
We can reach that end
Put your lighters up
They cant fight us down
Light up Naija this 2010 the futuristic sound
Cuz 2010 don show oo
I want to be like Moses eh
Show my people dem to the promise land
But then l notice something
People wey try am don dey underground
I see dem I ja
Look dem from far
Me I fear this government people
Rise up Naija
Raise your apa
Tell them you are tired of the evil
Cause when they live in the darkness for so long
When live they live in the darkness for too long
Light up Naija
Light up Naija
Light up Naija
Make you no wait
Light up Naija
Light up Naija
Light up Naija
Make you no wait
Shey na today na today
Wey we dey wait we dey wait
Go buy candle go buy candle
Go buy candle go buy candle
Shey na today na today well is Sound Sultan