Elige una pista para reproducir
Uh-oh
Uh-oh-oh, yeah
Uh-oh
Dem won turn me to joker
Gbagbagbagba
I'm unoffence
If na spiritually
Me I'm in God
Radically give the vibe
Na money dey raise all my vain
Ah-ah
What do you take this for?
Sacrifice my pain
All for the scores
I'm gonna make it to the top, ah
I'm on my way
Gyrate
Opoloo no dey jump back
Ko ma hate
While I steady high my rate
I'm on my way
Gyrate
Opoloo no dey jump back
Ko ma hate
While I steady high my rate
Ah, ke ku ile togbo ko fi tomo re
I no talk no mean say mo gooh
Dem go whine you with your one hundred
Banana know monkey hundred
Ke ku ile togbo ko fi tomo re
I no talk no mean say mo gooh
Dem go whine you with your one hundred
Banana know monkey hundred
Fire, ah-ah-ah-ah
Fire, fire dem
Fire, fire dem
Fire, fire, fire
Ki ni big deal?
Ki ni big deal?
Paste me that your aza
Make I do you big thing
Only money wey dey do me tin tin
Forget all the story
Make we do the big things, ah
Lady, why you do like a tin ko?
This kind vibe wey sweet pass pito
I want to party
Time is to foutheen
Is about to go naughty
Call me escala
Escobar
Eruku ton gbe no so ri bi kodak
Hmmm
You try me, you go chop kala
See the things you dey do
And I no para
I no dey be ru be ru be ru
Anybody for this place
Respect is reciprocal
Give me space
For my lane
Na there I Dey
Steady counting my pay
I'm on my way
Gyrate
Opoloo no dey jump back
Ko ma hate
While I steady high my rate (steady high)
I'm on my way
Gyrate
Opoloo no dey jump back
Ko ma hate
While I steady high my rate
Fire, ah-ah-ah-ah
Fire, fire dem
Fire, fire dem
Fire, fire
I'm on my way
Gyrate
Opoloo no dey jump back
Ko ma hate
While I steady high my rate
Ke ku le to, le to
Dem go whine you
Dem go whine you
Dem go, dem go
Dem go whine you
Dem go whine you
Dem go whine you
Dem go dem go
Dem go whine you