Say na me wey dey disturb her soul
Make her body dey hot
When the temperature cold
Say na me wey dey give her the show
Anytime when you no dey around
Yea your baby always calling my phone
Tell her make she leave me alone
And if you let her go outside
She she go end up for my room
Only me and you in the room
Tell me wetin we gonna do
After the party na the show
Tell me where you dey go
Say na you
Say na you
You in that yellow dress
Fuck you in your dress
Till you soak and wet
Anissa Anissa jowo
Call on me as you dey gbon
Make i dey give you
My kondo from behind
Make you no tell no one
Anissa Anissa jowo
Call on me as you dey gbon
Make i dey give you
My kondo from behind
Make you no tell no one
Fah Fah
(Yeba)
(Jo my baby manya manya)
Shey you go dance to my riddim oh
Call me when you need some love
Girl you know I'm the only one
Only one with the remedy
Sisi Caro
Drive me kolo
Je ka ma jo
Ijo solo
(Sisi Caro)
(Drive me kolo)
(Je ka ma jo)
(Ijo solo)
Only me and you in the room
Tell me wetin we gonna do
After the party na the show
Tell me where you dey go
Say na you
Say na you
You in that yellow dress
Fuck you in your dress
Till you soak and wet
(Murmuring)
Anissa Anissa jowo
Call on me as you dey gbon
Make i dey give you
My kondo from behind
Make you no tell no one
Anissa Anissa jowo
Call on me as you dey gbon
Make i dey give you
My kondo from behind
Make you no tell no one