Idangangan hun hun hunnn
Latistar gangan
Backy don make me high, oh my God
What is this?, this is life
We've been living by stories, ask yourself
You don see who don go, wey come back?
Backy don make me high, oh my God
What is this?, this is life
We've been living by stories, ask yourself
You don see who don go, wey come back?
I know somedays, i dont feel alright
One way or the other, i know its all fine
Bi omo ope shey nlor, ki ma ri ogun akoba ah ah
I know you can't feel my pains, it is not yours
Ah, ah dey roll my dice
Everyday, ah dey roll my dice
Ah, ah dey roll my dice
Ah ah
If them give me dice, many hundred times, ah go try again
And i had a dream, they said it is fine, i ask when is that?
Everywhere is good, everywhere is fine, everything na time
You dey see the style, listen to my juzz, you go feel my vibes
Omo iya gbor na hun hun, won ni aye yi o le to
Pe awon eyan kor tiraka, pe awon eyan kor tiraka
Awon lo tun sor pe ye e, won ni ka ma sun le
Nothing we carry come o, nothing we go carry go o
But e mi o sun le e e
Ah, ah dey roll my dice
Everyday, ah dey roll my dice
Ah, ah dey roll my dice
Ah ah