Elige una pista para reproducir
Where the raba
Where the money
Send the money, celebrate today
On my way, say na Lagos today
Then London tomorrow
We no go fit take, complication
ICEvvs on my neck
Before you come start, abeg use your head
Because na small thing weh dey cause ghen ghen
No go cause ghen ghen
Where's the raba, where's the money
She want koba me, my honey
I give her one all around, she turning
Kilode? she don dey love nii?
Oluwa don cover me
Omole omo iyami eh eh
Omale koba mi
Omo aye or baba mi ehn ehn
ICEvvs on my neck
Before you come start, abeg use your head
You know say na small thing weh dey cause ghen ghen
No go cause ghen ghen
Ghen ghen
Ghen ghen
Ewo Ghen ghen
Ghen ghen
Ghen ghen
Ghen ghen
Ewo ghen ghen
Ghen ghen