Elige una pista para reproducir
Your way yeah
Oh uoooo ohhhh
Oh na na na na na
Dja dja dja dja Django
Django
Yeah
Anytime I wake I see my baby face
And the way she smile wey dey make me craze
I tell her I go blow but she no believe oh
Now she saw me smoking on her televi oh
Give me energy make we like up this place
Loud and Hennessy, make high up to space
Come be my judge, I'll be your case
Your case eh yo eh
Yeah
Cuz if you leave me now na where I go dey
She tell me, if you leave me now na where I go dey eh
Ybii give her love wey dey burst her brain
I tell her from the bottom of me heart I'll be
Django, Django, Django
(I go be your)
Django, Django, Django
(Oh Baby, I go be your)
Django, Django, Django
(Oh baby let me be your)
Django, Django, Django
(Oh baby let me be your)
Past four and we're still having fun
From the bedroom bed to the floor
Things and things come board if you know
S.K level, set e go
She tell me, make I ball with her
Make I take Rumuokwuta bus with her
Say make I give her love wey sweet pass butter
My girl is too fine, I no go fit leave her yeah
Cuz if you leave me now na where I go dey
(Where I go dey)
She tell me if you leave me now na where I go dey eh
(Where I go dey eh eh)
Ybii give her love wey dey burst her brain
I tell her from the bottom of my heart, I'll be
Cuz if you leave me now na where I go dey
(Where I go dey)
She tell me if you leave me now na where I go dey eh
(Where I go dey eh eh)
Ybii give her love wey dey burst her brain
I tell her from the bottom of me heart, I'll be
Django, Django, Django
(I go be your)
Django, Django, Django
(Oh Baby, I go be your)
Django, Django, Django
(Oh baby let me be your)
Django, Django, Django
(Oh baby let me be your)
Django, Django, Django
Django, Django, Django
(Me tell her from the bottom of my heart me want be oh)
Django, Django, Django
(Let me be)
Django, Django, Django
(Oh baby let me be your)
You give me energy
So many things wey I see I no fit to speak
Oh my girl you be the finest
Oh my girl you be the finest
Oh ohhhh Ybii