Elige una pista para reproducir
My teacher say education is the key
But my teacher don't have a Lambo key
Dem say read your book, one day you go free"
But freedom no dey where my eyes dey see
Education be key, dem promise me
But why hunger still dey follow me?
If ebi the key, where the door dey?
Cause my teacher don't have a Lambo key
Yebre yebre oo
Fbi nso tet3 b3bi oo
Nnora yekyi asomasi oo
Extra dite to yankey oo
School yi ya kor awie
Nso ade3 yi y3 gu so t)n
Man keep on searching all night long
Teacher keep saying focus be serious
But rent due and life form a chaos
Scholarship aa yagye gye gye gye nso still ma ka akyi
Nti s3 fa me ti ambo mu aa de3n na medi
Dem say Tundey, your time go come
But time dey go and nothing dey run
My teacher says education is the key
But my teacher don't have a Lambo key
Dem say "read your book, one day you go free"
But freedom no dey where my eyes dey see
Education be key, dem promise me
But why hunger still dey follow me?
If ibi the key, where the door dey?
Cause my teacher don't have a Lambo key
Maybe key no be same for everybody
Maybe some doors need blood to open
I no say book bad, I no say e fake
But some of us dey leave with empty plate
Aaha aaha aaha
Aaha aaha aaha
Aaha aaha aaha
Aaha aaha aaha
Tundey soro mofe soro
Kwaku agye cert 10 years oda so te h)
You find your way edu no key yi hw3 y3 k) tor
Nti sesia yenk) cafe na yenk) bob) anaaaa
Yebre oo yebre oo yebre oo
Chasing certificate degree y3 p3 o
Mm y3 system yi oo
Ma wie Uni nanso hwee nk) oo
My teacher say education is the key
But my teacher don't have a Lambo key
Dem say "read your book, one day you go free"
But freedom no dey where my eyes dey see
Education be key, dem promise me
But why hunger still dey follow me?
If ebi the key, where the door dey?
Cause my teacher don't have a Lambo key