Elige una pista para reproducir
Yeah
Dubai de sale crude oil
Nigeria de sale coconut oil
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Na wetin we do them
Wey make them de play us
Suffer suffer for nation
Corrupt na virus
They cut us like scissors
Lazy youths no serious
Politicians na magicians
Carry money miss by any chance
With militias
Like Egyptians
Killing physicians
Mathematicians
Technicians
No power many electricians
Suffer for world enjoy for heaven
Suffer for world enjoy for heaven
Africa, Africa Africa e
Africa, Africa Africa e
Africa, Africa Africa e
Africa Africa Africa e
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Water na problem
Soro soke.
A mile na roadblock
Soro soke
Hunger everywhere
Soro soke
Insecurity no de bring unity
Soro Soke
They snatch am for your koro koro
You de look like toro toro
Una president na photo
Listen make I yhan you the koko
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Soro soke o
Na wetin we do them?
We de make them de play us?
Suffer suffer for nation
Corruption na virus
They cut us like scissors
Lazy youth no serious