Elige una pista para reproducir
Ahnnnnn Ahn Ahn Ahn
Afrobros Ahn
Hit boy Idahams
All of the girls turn up
Me and guys don come
The party going nonstop
Bebe nlo Bebe nlo
You know when we turn up
You know say every body go catch fun
I wanna see people dance along
We go Dey sala sala all night long
Back in the days dem been use us Dey play o
We Dey show dem say God no be man o
Everyday we Dey pop up champagne o
From Nigeria we Dey enter Soweto
Everyday we Dey give them gbedu o
Every body Dey holla our name o
Ayaya o Ayaya o Ayayayaya o
Ayaya o Ayaya o Ayayayaya o
Party scatter o
Ayaya o Ayaya o Ayayayaya o
Ayaya o Ayaya o Ayayayaya o
When the gbedu enter
Ayaya o Ayaya o Ayayayaya o
The party scatter
Ayaya o Ayaya o Ayayayaya o
When the gbedu enter
Ayaya o Ayaya o Ayayayaya o
The party scatter o
Ayaya o Ayaya o Ayayayaya o
I love that pretty girl on the dance floor
She do me something I no fit stand up
Mini skirt I want to pimpo
Baddidi girl I want pimpo
Ah
Omoge no be small
Put it on me
Rob it on me
I Dey kongi
You gat all me
Omoge Omoge
Back in the days dem been use us Dey play o
We Dey show dem say God no be man o
Everyday we Dey pop up champagne o
From Nigeria we Dey enter Soweto
Everyday we Dey give them gbedu o
Every body Dey holla our name o
Ayaya o Ayaya o Ayayayaya o
Ayaya o Ayaya o Ayayayaya o
Party scatter o
Ayaya o Ayaya o Ayayayaya o
Ayaya o Ayaya o Ayayayaya o
When the gbedu enter
Ayaya o Ayaya o Ayayayaya o
The party scatter
Ayaya o Ayaya o Ayayayaya o
When the gbedu enter
Ayaya o Ayaya o Ayayayaya o
The party scatter o
Ayaya o Ayaya o Ayayayaya o
"
49