Elige una pista para reproducir

Oh yeah oh yeah oh yeah yeah yeah
I dey give you signal but you no see
All my words turn empty
I dey with you but I'm lonely
You dey look me yet I'm dying slowly
You tell me say you love me
Is this what you call love Mieibi
Is this what you call love
You no wan marry me you no want to leave me
Ten years ago nai you tell me to wait for you o
Mieibi my father no be Methuselah
Methuselah
I no fit wait you any longer
Any longer
I no fit wait you any longer
Yeah
As you no ready make i go go go my way
Mieibi my father no be Methuselah
Methuselah
I no fit wait you any longer
Any longer
I no fit wait you any longer
Yeah
As you no ready make i go go go my way
Go go my way
Uh
Dem say make i wash i day wash
I day wash
Dem say make i cook i day cook well
I day cook well o
You say make i wash i day wash
I day wash
You say make i cook I day cook well o
I day cook well o
But you no wan marry me you no want to leave me
Ten years ago nai you tell me to wait for you o
Mieibi my father no be Methuselah
Methuselah
I no fit wait you any longer
Any longer
Oh no no
I no fit wait you any longer
Yeah
As you no ready make i go go go my way
Go go my way
Mieibi my father no be Methuselah
Methuselah
I no fit wait you any longer
Any longer
Oh no no
I no fit wait you any longer
Yeah
As you no ready make i go go go my way
Go go my way
Oh yeah
I can't do this anymore
Do this anymore Mieibi
I know say I love you
But I got to let you go
Oh
I can't do this anymore
Do this anymore Mieibi
I know say i love you
But got to let you go
Uh oh go oh oh go