Elige una pista para reproducir
Lord!!
I thought this was love
Anytime she call my Phone
I just Dey fall in love
Girley tempt me to the core
Later man found out
Say she be gold digger o
You be gold digger
You be gold digger o
You don use your billing
Chase me away
Chase me away
Chase me away
She don use her billing
Chase me away
Chase me away
Chase me away
Oh oh no
Yeh yeh yeh
Person wey I love o
Person wey I want o
Oh oh no
Yeh yeh yeh
Person wey I love o
Person wey I want o
Thought you are my everything
And my medicine
This kind thing
Fit to kill person
One man down
Cause the bills plenty
(The bills plenty)
(Fit to kill person)
Shawty say
She want the raba
She no be lover girl
She want my Naira flow
She say only money
Dey turn her on
Nothing else fit to give her joy
O o no
She tell me say
Na money be her love language
I gat to they pay homeage
O no
You don use your billing
Chase me away
Chase me away
Chase me away
She don use her billing
Chase me away
Chase me away
Chase me away
Oh oh no
Yeh yeh yeh
Person wey I love o
Person wey I want o
Oh oh no
Yeh yeh yeh
Person wey I love o
Person wey I want o