Elige una pista para reproducir
Oyoyo di di mma
Oyoyo di di mma
Oyoyo di di mma
Oyoyo di di mma
London Jay
If I tell you wetin Dey my mind Shey you go love me
You no go cast me down , you go hold me
If I say no go kiss and tell you go love me
Shey you no go put me down
Obim o honey mo
Nwunye mo nke mo
I love you I need you
Nwunye mo obim mo
I want you forever and ever nwunye mo
Make we dey play our love straight to obodo oyibo
My Nigerian love
My Nigerian love
Na she be my Nigerian love
Give me your love I no go run away
Give me the keys to your heart one time
You know our love no go die moi bae
You know I'll do anything for you
Fight for you, I go die for you
Live for you I go dey for you
Dey with me I go with you
Stay with me and I'll stay for you
Chill and relax eh
My baby wan chill and relax eh
My baby say she want only me
My baby say she want nobody else
So we go dey chill and relax eh
My baby wan chill and relax eh
my baby say she want only me
my baby say she wan nobody else
My Nigerian love
My Nigerian love
Na she be my Nigerian love
Oyoyo di di mma
Oyoyo di di mma
Oyoyo di di mma
Oyoyo di di mma
I love her
I love her
I love her since I met her
I love her
I love her
I love her since I met her
I love her
I love her
I love her since I met her
I love her
I love her
Since I met her
Na she go be my lover
Na she go be my wify
Na she go be my Bebe
Na she go be my lover
And I go take her to my mama tell her she my Bebe
My Nigerian love
My Nigerian love
Na she be my Nigerian love
My Nigerian love
My Nigerian love
Na she be my Nigerian love
Oyoyo di di mma
Oyoyo di di mma
Oyoyo di di mma
Oyoyo di di mma