Elige una pista para reproducir
Things wey you do wey de fx with my head o
Esosa
Haaan Kind of thing wey de joke with my heart o
Esosa
Shay na juju I de spend my money for
Esosa
Baby carry all baby carry all go haaa
Oya kokosa
Baby no dey play make we turn down this place make we shamayama
Oya makosa
Me I no wan fight
I go give you the ginger tonight
Haaahaaaann
Make we do the do for the corner corner o haaahannn
Say a little prayer for my commodore commander o
Ofe kpami o
Make you spend all my money o
If you whine for mi gentle o
Na your body way de Totori me auhhh auhhh
Ofe kpami o
Make you spend all my money o
If you whine for mi gentle o
Na your body way de Totori me auhhh auhhh
Things wey you do wey de fx with my head o
Esosa
Kind of thing wey de mess with my heart o
Esosa
Shay na juju I de spend my money for esosa
Baby carry all baby carry go haaa
Oouhhh Things that you do wey de fx with my head o
Esosa
Kind of thing wey de mess with my heart o
Esosa
Shay na juju I de spend my money for esosa
Baby carry all baby carry go haaa
Ikebe ikebe ikebe ikebe ikebe ikebe ikebe
Baby no de vex for me
Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe
Ikebe Ikebe
Haaaaa
Ikebe ikebe ikebe ikebe ikebe ikebe ikebe
Baby no de vex for me
Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe Ikebe
Ikebe Ikebe
Haaaaa
Kinda love wey make a man heart de break o aahhahaaaann
Kinda love wey make a man heart de shake
Kinda love wey make a man heart de shake o aahhahaaaann
Baby please don't go away
Things wey you do wey de fx with my head o
Esosa
Haaan Kind of thing wey de joke with my heart o
Esosa
Shay na juju I de spend my money for
Esosa
Baby carry all baby carry all go haaa
Ouhhhh Things that you do wey de fx with my head o
Esosa
Ouhhh Kind of thing wey de mess with my heart o
Esosa
Shay na juju I de spend my money for
Esosa
Baby carry all baby carry all go haaa