When one door closes another opens
Don't give up
When one door closes another opens
Don't give up eh ehh
When one door closes another opens
Don't give up
When one door closes another opens
Don't give up eh ehh
Why you still dey worry
Why you still dey feel sad
Say you lose your work
The way you dey take survive
You come dey do like who the world don reject
You come dey feel say your life go soon end
Nobody fit block your way I say
Who God don bless nobody fit curse
When you think say dey don block way
Dem don open better one wey go pay
No think say if you dey down today
Forever na there wey you go stay
When one door closes another opens
Don't give up
When one door closes another opens
Don't give up I say
When one door closes another opens
Don't give up
When one door closes another opens
Don't give up I pray
Biko biko don't give up
Biko biko cheer up
Biko biko don't give up
Biko biko Cheer up
Say you lose your love
Say you lose your work
Your own never finish ehhh
Your life no go end ehhh
I tell you never never ever give up
Don't you ever ever let your dream stop
Anyhow e be try to dey cope
As long as there is life there is hope
Biko biko don't give up
Biko biko don't give up
I tell you at the end you no go regret
Wetin you dey find I say you go get
When one door closes another opens
Don't give up I pray
When one door closes another opens
Don't give up ehhhh
When one door closes another opens
Don't give up I say
When one door closes another opens
Don't give up
When you think say dey don block way
Dem don open better one wey go pay
No think say if you dey down today
Forever na there wey you go stay
Your own never finish ehhh
Your life no go end ehhh
Biko biko don't give up
Biko biko don't give up