Elige una pista para reproducir

God no let me die
God no let me die
Before my time
I no wan die
Its Graham D D D D baba now
I no wan
Igirigirigaginegirigiriga oooo
Olorun maje
Oh oh oh no
Back then see na me owu dey blow
I no get shi shi
One jean one shoe one polo
Mama solo
Naim dey give me garri dey soak
No dey laugh
No be joke
If i no tell you you no go know
You no go know
Blessings for my head
Money for my hand
God abeg
Aza no go red
Aza no go red
God abeg oooo
God no let me die
God no let me die
Before my time
I no wan die
I wan dey alive enjoy my life
I no wan work
Make next of kin come chop
Olorun maje oh oh oh oh
God no let me die
God no let me die
Before my time
I no wan die
I wan dey alive enjoy my life
I no wan work
Make next of kin come chop
Olorun maje oh oh oh oh
I swear I swear
I swear
I will never be poor
Will not be poor
I swear I swear
I swear
I will not be broke
I will not be broke
I swear I swear
I swear
I will never be poor
Will not be poor
I swear I swear
I swear
I will never be broke
I will not be broke
God abeg
God abeg
God abeg
God abeg
God abeg
God abeg Ohhhh
Blessings for my head
Money for my hand
God abeg
Aza no go red
Aza no go red
God abeg ooh
God no let me die
God no let me die
Before my time
I no wan die
I wan dey alive enjoy my life
I no wan work
Make next of kin come chop
Olorun maje oh oh oh oh
God no let me die
God no let me die
Before my time
I no wan die
I wan dey alive enjoy my life
I no wan work
Make next of kin come chop
Olorun maje oh oh oh oh
God no let me die
God no let me die
Before my time
I no wan die
I wan dey alive enjoy my life
I no wan work
Make next of kin come chop
Olorun maje oh oh oh oh
God no let me die
God no let me die
Before my time
i no won die
I wan dey alive enjoy my life
I no wan work
Make next of kin come chop
Olorun maje oh oh oh oh
Wickedmix