Elige una pista para reproducir
Brotherly
Shey you know say normal
Omo toba sise dada loma jaiye properly
Jahova cover me
Nothing fit bother me
Oluwa loba mi shey pelu adura mother mi
Brotherly
Shey you know say normal
Omo toba sise dada loma jaiye properly
Jahova cover me
Nothing fit bother me
Oluwa loba mi shey pelu adura mother mi
Bad man no dey bother (no dey form for me)
See this bad man dey loyal (even though you get money)
I think say I fit to rest upon your shoulder
Wagan my bro
Oh
Me siping coda (no dey form for me)
Bad man me no dey bother (even though you get bobbi)
Chilling one time na we dey on todatoda (no be everybody get bobbi)
Wagan my brother
Uh
Them say money be the koko
Nawa for who no dey drink pap
Always on my grind
Two four seven never sleep off
Won fe jimi ni soul
Omo ogbomi moya kit up
Danger zone
Better tell them make them keep off
Mo bad ghan
Mo raz ghan
Ede momi pe moni swag ghan o
I be lion don't wanna die young
I don suffer ghan ni mo shey nice ghan
Brotherly
Shey you know say normal
Omo toba sise dada loma jaiye properly
Jahova cover me
Nothing fit bother me
Oluwa loba mi shey pelu adura mother mi
Brotherly
Shey you know say normal
Omo toba sise dada loma jaiye properly
Jahova cover me
Nothing fit bother me
Oluwa loba mi shey pelu adura mother mi
Hmmm
No dey form me
Even though you get money
I know say no be everybody get money
Wagan my bro
Hmmm
No dey form me
Even though you get bobbi
I no say no be everybody get bobbi
Ahaaaaahhh