Elige una pista para reproducir
Yeah
Wetin you dey do me nobody dey come close
And when you put it on me I want ghost
Wetin dey your inside jollof I want know (you are)
Girl, your aura dey too sexy
Wetin you do me with your eyes
Make a bad man lose his mind (you are)
I say your drama no too plenty
Girl, you know say vibes don't lie
All these girls but you I dey like (you are)
Yeah
Wetin you dey do me nobody dey come close
And when you put it on me, I want ghost
Wetin dey your inside jollof I want know, uh
See, wetin you dey do me nobody dey come close
And when you put it on me, I want ghost
Wetin dey your inside jollof I want know, know, know
You are my fire
Girl, you are my fire
The one desire
One that I desire
Believe me when I say
And when you put that thing on me
Make I know say, I want it that way
My girl wanna roll one thing
No dey like fighting, rather ride that thing (zagadat)
My girl, she be five-star thing
I no be Shatta Wale, but she like my thing
I never wanna let you go
But always wanna watch you leave, yeah, yeah
Shawty's got a hold on me
Nobody fit to jam our thing, yeah
Wetin you dey do me nobody dey come close
And when you put it on me, I want ghost
Wetin dey your inside jollof I want know, yeah
See, wetin you dey do me nobody dey come close
And when you put it on me, I want ghost
Wetin dey your inside jollof I want know, know, know
You are my fire (you are, you are)
Girl, you are my fire
The one desire (the one, the one)
One that I desire
Believe me when I say (ooh)
And when you put that thing on me
Make I know say, I want it that way
You are my fire (you are, you are)
The one desire (the one desire)
Believe me when I say (believe me when I say)
That I want it that way