Elige una pista para reproducir
Fineboy wey no dey cheat
Hold my babe
Oh my baby please
Take your time
Take your time my queen
Put on your make up girl
Ko si anybody
You desrve all the loving
And the Chanel
Oh baby take it
Easy on them on them
Na GOD make you my
Iyawo iyawo mi
Iyawo iyawo mi
Iyawo iyawo mi
Iyawo iyawo mi
The kind of energy you give me
I no fit see nobody wey fit give me
Somebody wake me up
E be like I'm dreaming
Only you be the woman
Wey complete me
Put on your make up girl
Ko si anybody
You desrve all the loving
And the Chanel
Oh baby take it
Easy on them on them
Na GOD make you my
Iyawo iyawo mi
Iyawo iyawo mi
Iyawo iyawo mi
Iyawo iyawo mi