Elige una pista para reproducir
Oh my God
Oh my God
Oh my God
Your guy
Is cheating by right side o
This side o
That side o
Your girl
Is cheating on the left side o
East side o
North side o
Your girlfriend
Is cheating on a big circle
Inside o
Outside o
Oooo noooooooh
Shebi she tell you
Make you no the smoke cigar
Cigar
Cigar
Anytime wey you smoke
She go run leave house
Leave house
Leave house
Shebi she tell you
Make you no dey follow Shima
Shima
Shima
Make you no go fall in love
And run leave her
Leave her
Leave her
Oh my God
And the guy
He get a long python
When she comes
She no fit sharp mouth o
Na a biggie size o
I swear say she go run am oo
Oh my God
Oh my God
Oh my God
Your guy
Is cheating by right side o
This side o
That side o
Your girl
Is cheating on the left side o
East side o
North side o
Your girlfriend
Is cheating on a big circle
Inside o
Outside o
Oooo noooooooh
Shebi you tell me
Say you no dey smoke cigar
Kpata kpata
You never been touch am
Never been smoke am
Eh eh
Never been touch am
Eh eh
But I see you rizzlaaaaaa
(But ah see you with ugonna)
You done dey role am
I capture you
When you dey smoke am
And you no fit deny am
I been no know
Say you dey smoke claro
She love my dong dong o
Na dong dong lover o
You're not my lover
But
I'm your lover boy
That kind of geh geh love
I swear she say
She go run am o
All those girls
Wey like to the share o
Take am easy
As you dey share o
Cus
If you check am
Na a fair share o
(Dey share o)
But e no good
As you dey share o
(Oh e no good e no good)
Cus
When e choke you
My hand no dey o
(No dey o)
Aji adikwa
Na armpit'm
(Aji adikwa na armpit'm)
Show me aza
(Show me aza)
Make I show you love
(Make ah show you)
No be small
Na a big big love
(Oh no oh)
Oh my God
Oh my God
Oh my God
Your guy
Is cheating by right side o
This side o
That side o
Your girl
Is cheating on the left side o
East side o
North side o
Your girlfriend
Is cheating on a big circle
Inside o
Outside o
Oooo nooooooo
Cheat as you like
You can't break me eee
Cheat as you like
You can't fake it
Cheat as you like
You can face it
Cheat as you like
You can't kill me
Cheat as you like
You can't fake it
Cheat as you like
You can't break me
Cheat as you like
You can't break me
Cheat as you like
You can't kill me iiii
Yeah iyeeeeeeeh hi yeiye
Oh yeah yeah yehiye
I swear say she go run am o
Oh my God
The guy he get a long python
When she comes
She no fit sharp mouth o
Sharp mouth o
I swear
She no fit sharp mouth o
She dey quiet o
I swear
She no fit sharp mouth o
Eh hehehe