Elige una pista para reproducir
O'Town Entertainment oooh
Chymes on D Beat ooh
J Flex Nwor Pitakwa ooh
Angela ooo.. Angela..
She be turntable oooh turntable...
Everyday day and night she dey roll about
Roll roll roll about...
For my hood na so she dey roll about
Roll roll roll about..
Nwor marunma you too dey Roll about.
Roll roll roll about
Eiya eh eh
You too dey roll about
Roll roll roll about
Oh my babe
Can you cool down
I no go do you frown
and I'll always take you round..
hee nnee..
Baby come give me love o
I promise I'm not gonna let go
The way i love you, you don't know o
Baby wayor wayor o
Imana inegbu nmadu o
Tell me what to do
wey she go play solo
Everyday day and night she dey roll about.
Roll roll roll about
For my hood na so she dey Roll about
Roll roll roll about
Nwor marunma you too dey Roll about.
Roll roll roll about
Eiya eh eh
You too dey roll about
Roll roll roll about
Fine girl it's only you i love
Baby no be lie ee
Ngwa bia nunu
bikonu bia ndun du
Nwor marunma isogbulema nu nkpoma,
baby gbule nu