Elige una pista para reproducir
Where I'm from
For Edo we no Dey joke we no Dey play o
Desperate to get to Italy lil youngins took the walk
Through Libya
Take a lil boat tryna get across the water
Risking everything make they fit commot for suffer
He guy say he ham when they throw ham inside water
To the ones that lost their life you'll live forever
All the ones wey don kpai go live forever
How we for Dey live brolly if not for the streets
I nor come here to preach na my mind I just dey speak
Sleep Not Recommended
So I'm hardly sleeping every night
Boys with VPN in the internet Telling lies
If the government really care e for really nice
Graduates with potentials Dey waste life
If they ever try to listen e go make me smile
But then I'm in the studio literally Dey waste lines
I can barely save myself
So how I wan take save the world
Brolly tell me who I be
I tried to be good to him
But he really thought that I was sweet
Wan lick me Vitamin C
One man can change the world
But I'm stuck too deep in my bag that person fit no b me
I just Dey talk as I Dey see
I'm crossing every lines to get the bag
Yeah i no care how you feel
Where I'm from
For Edo we no Dey joke we no Dey play o
Desperate to get to Italy lil youngins took the walk
Through Libya
Take a lil boat tryna get across the water
Risking everything make they fit commot for suffer
He guy say he ham when they throw ham inside water
To the ones that lost their life you'll live forever
All the ones wey don kpai go live forever
Yeah we'll live forever
Chasing money, buying clothes, buying cars
But they no dey last forever
Look out for your brother
Love ur neighbor as urself
But the love goes out the window when it's raba
All the update wey Dey trend Dey come from upper
The hustle reduced crime shoutout Kenyatta
Yeah my niggas know I no dey play with raba
Count every dollar u know the matta
I remember when we crossed seme border
Had to use fence cuz the world was on Lockdown
I was risking everything with my brothers
We Dey risk everything for the Raba