I no go like sight you for trouble
You pull up in the days when I dey struggle
Na you dey for my side when I dey hustle (Baby ahan)
Many other girls dey shoot shot too
But you dey for my mind dey solve puzzle
I'm Thinking of the night we kiss and cuddle
(Baby ahan)
Deja Vu
It's like I've seen this before
E don tey wey i don dey succumb
I don fall and i nor fit siddon
I love you shinto
In my Cruise your thoughts e no fit comot
Two seconds girl I dey your domot
I don come and I no go comot
I no go comot
Deja vu
It's like I've seen this before
E don tey wey i don dey succumb
I don fall and i no fit siddon
I love you shitun
Off pata baby off pata
Come to my room make you off pata
Stay tonight make we
steady banta
All I wanna hear is (ta ta ta)
Off pata baby off pata
Come to my Baby off pata
Baby make you ride me like Okada
All I wanna hear is (ta ta ta)
Oh baby
Shey you go give it to me
Do you love me truly
Girlie Take money
Whine for me
Deja vu
It's like I've seen this before
E don tey wey i don dey succumb
I don fall and i no fit siddon
I love you shitun
In my Cruise your thoughts e no fit comot
Two seconds girl I dey your domot
I don come and I no go comot
I no go commit
Deja vu
It's like I've seen this before
E don tey wey i don dey succumb
I don fall and i no fit siddon
I love you shitun