Elige una pista para reproducir

Sencillo / Pista
Clear road, no go dey-
Na your presido dey come
They call me Shallipopi
(Say, say, say)
(Yo X!)
Gi-
You dey observe level wey dey sup (ehn?)
Old taker dom take again, say (confirm)
Day don still break again (say)
Movement don still start again (clear)
Monkey catch banana no be say e go dance for long (no go dey)
New cat in the building, I just dey come onboard (ehn)
I dey on board no mean say I no go last for long (wahala)
I forgot to mention that my medulla oblongata don dey tension (wahala, say)
I dey on board, me self go last for long
I forgot to mention that my medulla oblongata don dey tension (clear)
Did I mention that you keep on calling me?
Focused, nothing even dey funny me (no go dey)
Them dey worry me (say), can't afford me (ehn?)
Now suddenly they dey act accordingly (confirm)
Bill me now, you no go see my dp
Now she putting my D for her peepee (clear)
You know the drilling, you know the feeling (ehn?)
Wetin man go do? Girl no fit kill me
You dey observe level wey dey sup (ehn?)
Old taker don take again (confirm)
Day don still break again (clear)
Movement don still start again
Monkey catch banana no be say e go dance for long (no go dey)
New cat in the building, I just dey come onboard (wahala)
I dey on board no mean say I no go last for long
I forgot to mention that my medulla oblongata don dey tension (say, say, say)
I dey on board, me self go last for long (ehn)
I forgot to mention that my medulla oblongata just dey tension (say)
Yo X!
Gi-
Gi, giddem!