Elige una pista para reproducir
Yeii
There is more than enough
I am Nathino the anointed one oo
There is more than enough oo
More than enough
Ei le le le le
Lord, I need your power
Me I never go fi run this alone I need your power ei
Mmm
Oluwa I need your power
Me I never go fi run this alone I need your power
Yeiii
Rejection
Everywhere I go demma reject me
Even landlord sef eject me
I no dey fit to afford the rent so he eject me
Yeiii
I'm not a lazy man
I dey put in the work oo
So why my daily bread, my daily bread be scarce
I'm not a lazy man i dey put in the work oo
So why my daily bread, my daily bread be scarce
But I want to bam bam
Wetin ago do before the boy go hammer
Put that smile on the face of mama
Yeiii the face of mama
But I want to bam bam
Wetin ago do before the boy go hammer
Put that smile on the face of mama
Yeiii the face of mama
But I want to bam bam
Wetin ago do before the boy go hammer
Put that smile on the face of mama
Yeiii the face of mama
Father make you come through for your own
Coz I can't do this my own way
I need a helping hand
Father be my onga
Sweeten my life
Ei le le sweeten my life iyee
I need a helping hand father sweetie my life iyee
Anything I touch make ei turn gold
Oh adey on my ten toes
I'm not a lazy man
I'm not a lazy man oo
Anything I touch make e turn gold
Oh adey on my ten toes
I'm not a lazy man, I'm not a lazy man oo
But I want to bam bam
Wetin ago do before the boy go hammer
Put that smile on the face of mama
Yeiii the face of mama
But I want to bam bam
Wetin ago do before the boy go hammer
Put that smile on the face of mama
Yeiii the face of mama
But I want to bam bam
Wetin ago do before the boy go hammer
Put that smile on the face of mama
Yeiii the face of mama
Sweeten my life
Ei le le sweeten my life iyee
I need a helping hand
Father sweeten my life iyee