Elige una pista para reproducir
They said I changed, that I changed, but the truth is, I just stopped waiting on people who never showed up for me. I learned to move different
(Ahhh ahhhh, nobody go come save me)
Ever since I lost my mama, only me dey face my story
Carry the cross pon mi shoulder, I carry my pains and worry
Nobody dey reason my matter, mandema do me dirty
And even person wey I call brother, brother man put me for shenking, sad reality
No be lie o if I say I be one man mopo (one man mopo)
Water full my eyes o, the journey be like relay, I no wan carry last o (me I no wan carry last o)
And family dey my back o, dem dey hope, dem dey pray say make I come feed home (when I go come feed home)
If na to sell my soul o, if I know say e go pay, oboy I no mind o Y.O.L.O (Y.O.L.O)
So no judge me (no judge me)
Cos nobody go come save me (nobody go come save me)
Walking a lonely street (lonely street)
Nobody go come save me one man journey (one man journey)
Sailing on the sea alone o
And if e go better, omo I no know
But I'm hoping that my dreams go come true
So I go be like Cubana, be like Odogwu (be like Odogwu)
I no fit to fumble, cos if I fumble omo na trouble
Wetin I carry for my head pass bundle
So when dem sleeping, me I no fit orun my brother
No be lie o if I say I be one man mopo (one man mopo)
Water full my eyes o, the journey be like relay, I no wan carry last o (me I no wan carry last o)
And family dey my back o, dem dey hope, dem dey pray say make I come feed home (when I go come feed home)
If na to sell my soul o, if I know say e go pay, oboy I no mind o Y.O.L.O (Y.O.L.O)
So no judge me (no judge me)
Cos nobody go come save me (nobody go come save me)
Walking a lonely street (lonely street)
Nobody go come save me one man journey (one man journey)
(Sailing on the sea alone o)
(And if e go better, omo I no know)
(But I'm hoping that my dreams go come true)
(So I go be like Cubana, be like Odogwu)
(I no fit to fumble, cos if I fumble omo na trouble)
(Wetin I carry for my head pass bundle)
(So when dem sleeping, me I no fit orun)
(My brother, no be lie oo)