Elige una pista para reproducir

Ayayayaya
They call me Jumabee, Firstklaz
I jam this girl for market o
She be Akwa Ibom from Eket o
Front and back package o
I go need follow am package o
Package o
I like wetin I dey see
E dey sweet ma body
Exactly wetin I need oo oo
I like wetin I dey see
E dey sweet ma body
Exactly wetin I need oo oo
Make I blow your trumpet o (Paranranranra)
Yori yori like bracketi o (Ararara)
Make I buy your market o (Ayayaya)
Girl I like
The way you are
You drive me crazy
Like a car, Ayaya
Ko ko ko
Open the door for chairman
Don't keep me standing
I gat pounds and dollar
For my woman
Coz ifune ibagha o
Umm baby no yawa o
I go use money shower o
Come put plenty plus jara o
Coz nothing dey pa
Ina bullion van
We get paper yapa
You chilling with papa
Everything yapa
No more Sapa
I like wetin I dey see
E dey sweet ma body
Exactly wetin I need oo oo
I like wetin I dey see
E dey sweet ma body
Exactly wetin I need oo oo
Make I blow your trumpet o (Paranranranra)
Yori yori like bracketi o (Ararara)
Make I buy your market o (Ayayaya)
Girl I like
The way you are
You drive me crazy
Like a car, Ayaya
I jam this girl for market o
She be Akwa Ibom from Eket o
Front and back package o
I go need follow am package o
Package o
Coz ifune ibagha o
Umm baby no yawa o
I go use money shower o
Come put plenty plus jara o