Elige una pista para reproducir
When I'm in love with you Ma
When I'm in love with you Maabena
Anything for you I do am
Anything for you I do am
So shawty no go farer
No go farer
Cause I go mental
No go leave me for another
No go give me high blood pressure
Girl if you leave
Who go light my fire
Who go give me ginger
Who go hold me closer
Girl if you leave
Enemies go laugh wanna matter
Me I no like wahala
So shawty stay with me
Cause na you wey drive my mendu
Na you I play this gbedu for
And na you wey light my candle
Na you wey I go settle for
Cause na you wey drive my mendu
Na you I play this gbedu for
And na you wey light my candle
Na you wey I go settle for
Shima girl I'll hold you down
I no go fit let you down
Lay your head upon my shoulder
I'll keep you warm when it is cold
Susupon plenty for outside
We gat to give them the blind side
Cause dem dey try to put us asunder
I don't know why (But we'll stay together)
We'll stay together
No matter the weather
I'll be your shoulder
To lean on whenever
When I'm in love with you Ma
When I'm in love with you Maabena
Anything for you I do am
Anything for you I do am
So shawty no go farer
No go farer
Cause I go mental
No go leave me for another
No go give me high blood pressure
Girl if you leave
Who go light my fire
Who go give me ginger
Who go hold me closer
Girl if you leave
Enemies go laugh wanna matter
Me I no like wahala
So shawty stay with me
Cause na you wey drive my mendu
Na you I play this gbedu for
And na you wey light my candle
Na you wey I go settle for
Cause na you wey drive my mendu
Na you I play this gbedu for
And na you wey light my candle
Na you wey I go settle for