Elige una pista para reproducir
Ah ye
Grab that liquor
It's setty j e
Hey girl
Stress make me ugly
Stress make me ugly
Stress make me ugly
If you stress me I'ma leave you one time ye hey
Stress make me ugly
Stress make me ugly yeah
Stress make me ugly
If you stress me I'ma leave you one time ye eh
You just Dey disturb ooh
Abeg make you comport ooh
Baby no waste time yea aah
You know ain't got time yea
You just Dey disturb ooh
Abeg make you comport ooh
Baby no waste time yea aah
You know ain't got time yea
Shawty better caution yourself
Shey because you too fine
And your beauty is defined
You dey worry me
You just dey worry me babe
Shebi nah me get to add to your life
I've been begging so baby comply
Oh baby why why why
Oh baby why ha hi
You got my text no reply
Got me complaining all the time
Baby girl you no dey try
Shawty you killing man oh
Stress make me ugly
Stress make me ugly
Stress make me ugly
If you stress me I'ma leave you one time ye eh
Stress make me ugly
Stress make me ugly yeah
Stress make me ugly
If you stress me I'ma leave you one time eh eh
You just dey disturb ooh
Abeg make you comport ooh
Baby no waste time yea aah
You know ain't got time yea
You just dey disturb ooh
Abeg make you comport ooh
Baby no waste time yea aah
You know ain't got time yea
I don't be with you anymore
Woo eh eh
What you do to me no be small
O woo e hi
Girl I got my eyes on you
Baby girl I fall for you
You know I never lie to you
Because baby girl I feel for you
You got my text no reply
Got me complaining all the time ye
Baby girl you no dey try
Shawty you killing a men oh
You just dey disturb ooh
Abeg make you comport ooh
Baby no waste time yea aah
You know ain't got time yea
You just dey disturb ooh
Abeg make you comport ooh
Baby no waste time yea aah
You know ain't got time yea