Elige una pista para reproducir
Huuuu huuu eh
Odo Ooooo
God go ask you
God go ask you aye
Kilo wa se laye wey you no get kan kan
Wey you no get dollar
Wey you no get pounds
Emi jamo pyper
We rise by lifting others
You’ve to place your order
Before you get served
See one life that we come we gat no other
We gat to do anything to make that muller
Oremi fi aro sise ko le fi ale gara aaa
Ko ma lo yewu lori cos you
Dey do yes sir
If you no get the money you go too
Dey bothered
Koma wa lo ma di laga di la ga
Dan Dan
Laga Dis laga Dat
God go ask you
God go ask you aye
Kilo wa se laye
Wey you no get kan kan
Wey you no get pounds
Wey you no get
God go ask you
God go ask you aye
Kilo wa se laye wey you no get kan kan
Wey you no get dollar
Wey you no get pounds
Wey you no get any shipai fipai
Fese pakini pa
Wey you no get what you need for life
Them go use wash
Ti n ba gbo o lo settle for less
You can also smoke your loud in the Benz
Pa n pe ni kele plenty like den
Everything wey you want na 10/10
Moni rara moni rara
Suffer no Dey for me rara
Mama mi o gbodo
Jiya ke mi omo tun je
Moni rara moni rar
Suffer no Dey for me rara
Baba mi o gbodo jiya ke mi omo tun je
God go ask you
God go ask you aye
Kilo wa se laye wey you no get kan kan
Wey you no get pounds
Wey you no get
God go ask you God go ask you aye
Kilo wa se laye wey you no get kan kan
Wey you no get dollar
Wey you no get pounds
Wey you no get any shipai fi pai
Fese pakini pa
Wey you no get what you need for life
Them go use you wash