Elige una pista para reproducir
Perlz oh
Wetin dem tell me make I give e kesari
I put am inside my opay
If you know say you no follow me hustle
Bawo lo shey ma bami kowope
I'm in a race
You been de crase
Say you go fi run for my lane
Anybody wey de para for me
I carry my kala lap for your gate
Sometimes I knack am sojinu
Obaraka na voodoo
If elemi kemi wan de reason many many things
I pursue you
No uh le fi lap my lungu
Ki amsa vamos su
If abnidaro don de owe e lapo
Wetin make I suppose do
Perlz oh
Late night drink up paraga
Lace my shoes up and japa
Fvck that whole
Huppty duppity shutdown go cause wahala
Te amor enchante
A festa acabou de começar
If you no complain
Commot Monaco fall out Croatia