Elige una pista para reproducir
Oh baby no dey mess me up
Oh baby no dey do like this oo
Oh baby no dey play with me
(ki sha ma gbadun Ara ee baby)
See I came with a dangerous vibe o
You came with a dangerous smile oh
I ain’t tryna waste no time oh
Say baby this night the way your ibadi
Go slow motion
Ricochet twist and turnover
The way she ricochet twist and turnover
Ouwie
Oh baby this night the way your ibadi
Go slow motion
Ricochet twist and turnover
Ricochet twist and turnover
(mami Don kill person)
Yeah yeah
You Dey make me soco oh with the way you enter
You Dey manya o I dey lose my mental
Girl I know this love
Never felt a feeling wey go make me to lost
Omotena baby kilofegbo
If na money wey you want I run up
If na fuck I go fuck till sun up
Omotena baby kilofegbo yeah yeah
Come here make I touch your bumbum
Babygirl don’t be shy
Anything you want I buy
Fly you Dubai
Anything baby you know I’m your guy
Say baby this night the way your ibadi
Go slow motion
Ricochet twist and turnover
The way she ricochet twist and turnover
Ouwie
Oh baby this night the way your ibadi
Go slow motion
Ricochet twist and turnover
Ricochet twist and turnover
(mami don kill person)