Elige una pista para reproducir
See as You bless me
My mouth no fit count am
The world no fit doubt am
Help me to loud am, yeah
See as You bless me
My mouth no fit count am
The world no fit doubt am
Help me to loud am, yeah
I thank God for the life wey I live (thank God)
I thank God for the air that I breathe (thank God)
I thank God for the way that He keep me
Watch over me and my whole family, yeah
I thank God for the blessings He give me (thank God)
I thank God for the favour He showed me (thank God)
I thank God for the goodness and mercy
Countin' my blessings, ay, ya
(I thank, I thank, I thank, I thank God, yeah)
Oh, I dey thank God, oh, I dey thank God, oh
Oh, I see as you bless me, oh, You dey bless me, oh
Oh, favour all the way, all the way
I dey thank God, oh-yo-yo
I dey thank God, yeah-yeah
(You still died on the cross)
I thank God for the peace that I found
I thank God for the love all around
I thank God for the blessings He gave me
Joy overflow for my whole family, yeah (overflow)
I thank God for the blessings He gave me (thank God)
I thank God for the favour He showed me (thank God)
I thank God for Your goodness and mercy
Counting my blessings, yeah-ya
(Counting my blessings, counting my blessings, yeah)
Oh-yo-yo, I dey thank God, oh, I dey thank God, oh
Oh-yo-yo, I see as you bless me, oh, You dey bless me, oh (I thank God, oh)
Oh-yo-yo, favour all the way, all the way (I thank God, oh)
I dey thank God, oh-yo-yo, yeah
I dey thank God
'Cause my leg dey work, my mouth fit talk
(I dey thank God, oh)
My feets are on the solid rock, yeah
(I dey thank God, oh)
Me I no go beg, I no go beg for bread-oh, bread-oh
I dey thank God, oh
I dey thank God
'Cause my leg dey work, my mouth fit talk
(I dey thank God, oh)
My feets are on the solid rock, yeah
(I dey thank God, oh)
Me I no go beg, I no go beg for bread-oh, bread-oh
I dey thank God, oh-yo-yo-yo
Thank God, yeah, yeah
(Thank God, God no be man, oh)