Elige una pista para reproducir
Should I say it
(Yeah, yeah yeah sure)
WESL1
Yeah (WESL1)
Tory don wor wor pass the one wey you tell me last week
(Wey you tell me last week)
Because you see me i Dey ball no be that kind thing
(Hmmm, no be that kind thing)
Tory don wor wor pass the one wey you tell me last week
(Wey you tell me last week)
Because you see me i Dey ball no be that kind thing
I swear to God no be that kind...
We no Dey go where e Dey happen
Na we Dey happen
Temperature Dey change on me
I am hot, I am cold
I Dey do whatever I please
I'm him
YES
See the quality of my steeze(high fashion)
Sometimes me I soft
Sometimes I Dey go crazy
Swear to God I am not lazy
I no be JJ...(inhale)
Me I no be JJC
And my N****s no be JJC
Born with a silver spoon and lost it so I have to buckle up
No be my fault
Lost my shit to this very cold world
Now im stiff like I drink abalomo
But na Hennessy Dey talk
(But na Hennessy Dey talk)
(But na Hennessy Dey talk)
(Now im stiff like I drink abalomo But na Hennessy Dey talk)Yeah
I go PUSHAM to the Curb(I go push am)
I go PUSHAM to the curb (I go push am)
If we no gather dey I no go tell am make e come
(I no go tell am make e come)
I go PUSHAM to the Curb (I go push am)
I go PUSHAM to the curb (I go push am)
If we no gather dey I no go tell am make e come
(Him no go come this side, she no go come my side)
Shawty dey tell me say she sabi better lingua
Lingua franca
I wan go the second round
But the shawty play d3@d(k**l am)
Cause na me dey shake her leg
Na my p***s she dey beg
Sometimes me I soft
Sometimes I Dey go crazy
Swear to God I am not lazy
I no be JJ...(inhale)
Me I no be JJC
And my N****s no be JJC
Im verified no ID
Anywhere wey I kurukere waka(waka)
Anytime you see me I am dapper
MY N****S want ME to BLOW
So THEM go Dey USE MY FACE(celeb)
Them wan dey pack am in many many $Ks(dollars)
So many many days(pounds)
Throwaway Scottish comot from where the Cana dey.
From home I am very far away
(I don comot from my hood)
To God I pray
(Akonuche bless us)
We dey beckon on better better days
I go PUSHAM to the Curb
I go PUSHAM to the curb
If we no gather dey I no go tell am make e come
(I no go tell am make e come)
I go PUSHAM to the Curb
I go PUSHAM to the curb
If we no gather dey I no go tell am make e come
I no go tell am make e come
(CVRTIE)
Wetin dey happen na
Wetin dey happen
Ahah
Which one be the hour is upon us?
Emma post nine 11 by nine 11
Mezunum sef post nine 11 by nine 11
This Brutus wey them dey call Jesse come go dey post by nine 12
Wetin dey worry all of ona wey dey...
(Laugh) chooo