Elige una pista para reproducir
Baddest
(Chelo, Chelo)
Zanku
Ọmọ, ma lọ gọ
(You-you-you, you-you-you)
Uhn, yeah
If no be money, na whining
Me, I no dey do wetin no concern me
Ọmọ ologo, no die untimely
Sending different prayers fun awọn ọta mi
Ọrijo l'ọmọ, no fugazzi
O rẹ mi ti l'agbara Saati, yeah
360 on timing
Oluwa don dey bless me-e-e (yeah)
Bad energy, I no fit control
Superstar life, wọn fẹ ya mi photo o
Me, I dey my own, I no dey poke nose
Carpenter mi dẹ ma f'eyin yọ'ṣo o
Ẹni to n ṣi'ṣẹ lo ma gb'owo
I no dey look Uche face on the road o
Cover my face, I no want apollo
Check my polo o
Oh, oh-oh, hip-hop messiah (oh, messiah)
I no fit stop 'cause my peru don dey para (don dey para)
Oh, oh-oh, oh, ignite the fire (oh-oh-oh)
Just give me 50-50, I no want wahala (wahala, yeah-uh)
Ẹ w'oju mi, ṣe mo kọ'la? (Kọ'la)
Diamonds on me, Timmy Turner o (Turner o)
Why I'm rising like I'm dollar?
I am rising like I'm dollar, mo l'ọla o
Mo ti japa, japa from sapa for life
I dey para, Osimhen, me I be attacker o (walahi) (yeah)
Bad energy, I no fit control
Superstar life, wọn fẹ ya mi photo o
Me, I dey my own, I no dey poke nose
Carpenter mi dẹ ma f'eyin yọ'ṣo o
Ẹni to n ṣi'ṣẹ lo ma gb'owo
I no dey look Uche face on the road o
Cover my face, I no want apollo
Check my polo o
Oh, oh-oh (oh no-no), hip-hop messiah (oh, messiah)
I no fit stop 'cause my peru don dey para (don dey para)
Oh, oh-oh, oh (yeah), ignite the fire (oh-oh-oh)
Just give me 50-50, I no want wahala (wahala, yeah-uh)
Bad energy, I no fit control
Superstar life, wọn fẹ ya mi photo o (yeah)
Me, I dey my own, I no dey poke nose
Carpenter mi dẹ ma f'eyin yọ'ṣo o
Ẹni to n ṣi'ṣẹ lo ma gb'owo o
I no dey look Uche face on the road o
Cover my face, I no want apollo
Check my polo o