Elige una pista para reproducir
Cruise
Na my first time getting high this week
Lasgidi wan give me high BP
Cruise
Na my last cash I take buy this weed
Make no one tell me shit
Don't spoil my Cruise
Cruise
Cruise
Relationship be like holiday
If the thing con kpash, she go find her way
Cruise
For Lasgidi wey dem born me
For Lasgidi wey I grow up
For Lasgidi I go kpai
For my city wey we bombing
All the liqour wey we throw up
When I'm chilling with my guys
Ay, she know the vibe when she look in my eyes
E don dey stand
We no dey brag, we dey tear rubber band
E no be flex, e just be facts
My guys dem dey come out of poverty
Una guys dem dey come out the closet
E get many kele kele wey dey bother me
Na why my 'do not disturb' stay the closest
2020 wey we protest
2023 give me hope, e no hopeless
Trusting the process
I been reason say we dey progress
Then I open twitter one time, see the nonsense
How I wan take tribalistic?
When na omo Igbo wey dey supply my igbo
And my Aboki nna turn my naira to dinero
Omo Yoruba wey get melanin like Milo
Na that kind yarns make I kiss teeth
This life fit sweet, fit hideous
Small time 6 feet, period
So me I no dey take am serious
All na
Cruise
Na my first time getting high this week
Lasgidi wan give me high BP
Cruise
Na my last cash I take buy this weed
Make no one tell me shit
Don't spoil my Cruise
Cruise
Cruise
Relationship be like holiday
If the thing con kpash, she go find her way
Cruise
I don dey plot, I don dey scheme
I don dey tell my team
I wan dey do big things
I wan pursue these dreams
Hmph, me I no dey wear ripped jeans
I dey wear suit and tie
The time for my watch say na time to dey execute
Me I was a ghetto youth
Back in the day when Amaka been dey blow my flute
EFCC, NDLEA
If una dey hear this one, me I dey play
We no dey take codeine, mary jane
And guys definitely no dey scam every day
Ehn? Wake up and Bake?
I dey wake up and pray
Break the law, never
Una sabi say me I clever
All na
Cruise
Na my first time getting high this week
Lasgidi wan give me high BP
Cruise
Na my last cash I take buy this weed
Make no one tell me shit
Don't spoil my Cruise
Cruise
Cruise
Relationship be like holiday
If the thing con kpash, she go find her way
Cruise