Elige una pista para reproducir
Akika
Burst up the speakers
Eh ye gbe
Spiritual hmm ehh (They don't know)
Poko
Chopping the money cuz life is sweet I no get toothache
Chopping the money in the club is jumping on a Tuesday
Making the money abinibini go as 2face ah ah
Meet me on a 2 way
Mogbe oh dey say I finish I say who says
No be Abuja but when them talk am I say who says
Olanrewaju loruko temi ma lo tun mi pe (Lai lai lai)
Tell dem make dem leave I wan chop ego
I don pay my dues make oyemego
So wen I come make dem bend down low
See no one gimme money on a bungalow eh
Sheybi awon temi lo
Sheybi awon temi gbo
Wonna rura fadaka
Foreign coins I see are local
Chopping the money cuz life is sweet I no get toothache
Chopping the money in the club is jumping on a Tuesday
Making the money abinibini go as 2face ah ah
Meet me on a 2 way
Mogbe oh dey say I finish I say who says
No be Abuja but when them talk am I say who says
Olanrewaju loruko temi ma lo tun mi pe (Lai lai lai)
Today is a good day eh
If I tell you what I know
E go be like you no know jack
You already know
I am already swimming in a new wave oh
And I know what I know
Before plantation boil oh
You already know (Spiritual ye)
Noma guys name nofe
Ma guyz nazi nofe
Ma nigga na jolly I dey I no dey fosh
Sipping on my Hennesy I wa my do
Noma guys name nofe
Ma guyz nazi nofe
Ma nigga na jolly I dey I no dey fosh
Sipping on my Hennesy I wa my do
It’s a one time to the girl I see oh
A new wave e don dey kill every show
It’s a one time to the girl I feel oh
It’s I really feel the girl den you already no
Olowo lon shaye
And olowolaye mo
Cuz I dey give dem what dey want
And I be give dem back to back tell dem say