Elige una pista para reproducir
Oh no no no...
Omo ologo...
Yeah yeah yeah yeah...
Abbeylee pon this one...
Girl I been searching, I no dey ever see your type
You no dey force am, still you beauty caught my eyes
From your smile to your skin tone, Omo Jó you too fine
No be Juju, this love is divine
I go ride with you, no need to pretend
Even when it's stormy, I dey hold till end
Other girls dey try but I no dey bend
You're the caption I post, you're my real best friend
So tell me now, make we talk am straight
You go dey my side if I pull my weight?
I no dey rush, this be God's own date
Give me your heart, make I no misplace
Shit is so real, my baby, make you no dey doubt me
We've been best - biggest player, DJ Khaled
I'll be yours all day, but this life is about timing
If it's meant to be, we go shine like the lightning
Love no be rush, I dey build like mansion
Your heart soft, my touch be the caption
Even when the world go dey spin like vinyl
Na you I dey see for the frame like idol
Beni! Beni! Beni, beni, beni e!
Beni! Beni! Beni, beni, beni i!
See this journey wey we start no be fluke
Dem go talk but we dey write our own book
No pressure baby, you dey give me hook
I dey sing this love like I be D'banj on loop
E get the way you dey calm my mind
Even when I vex, you dey slow my time
You be rhythm to my rhyme, my peace of mind
I no fit lie, girl you too divine
What are you to say I no fit make am?
Omo Ojosi, omo àná - turned money maker
I know your story, ma fe jo pa mi, old taker
Ma fọ̀jú kéré wò mí, I'm on my cheese
Chasing multi-million dollars, can't you see?!
Shit is so real, my baby, make you no dey doubt me
We've been best - biggest player, DJ Khaled
I'll be yours all day, but this life is about timing
If it's meant to be, we go shine like the lightning
Love no be rush, I dey build like mansion
Your heart soft, my touch be the caption
Even when the world go dey spin like vinyl
Na you I dey see for the frame like idol
Beni! Beni! Beni, beni, beni e!
Beni! Beni! Beni, beni, beni i!
My baby no dey doubt me
Omo ologo no dey play me
Beni... Beni eehhh
Spin like vinyl, still you dey hold me tight
Oh Beni... oh Beni iiii...