Elige una pista para reproducir
Fine boi
Wey no
Dey Cheat
Many things I want do ti ba dagba
Small money I fit change my character
I no go take"Cana" or"Canada"
But the money wey I go make, e go shatter
My mama tell you say make you no trust artist
If music no work, girl I no get plan B
Trying to get the house for my unborn kid
I'm sticking to my sound until the world will see
I don catch this scope this year
I'm never gon' broke this year
Olorun don bless me oh this year
Mi o le mo osha mo this year
I don catch this scope this year
You no fit play my feelings anymore this year
Nobody go fit break my heart this year
I'm never gon' be broken this year
Ye ye ye ye
Money wey go fit long gbarawa
My enemy go turn to brothers
E go dey easy for me, sagadat
Every gbedu I drop, na na na
They go start to dey dance
Any problem wey come up
Jesu ewo bami jaja ja
Koma gbomi leko
Everywhere ko la ga ta
Anyhow e go be me I must scatter
I don catch this scope this year
I'm never gon' broke this year
Olorun don bless me oh this year
Mi o le mo osha mo this year
I don catch this scope this year
You no fit play my feelings anymore this year
Nobody go fit break my heart this year
I'm never gon' be broken this year