Hisssokayy so kaaa
We go dey we go dey ooo we go dey
We go dey ooo we go dey we go dey ooo
We go dey we go dey
We go dey we go dey as the gbedu dey play
(we go dey) for the party we go dey (we go dey)
From Friday to Sunday we go dey as the gbedu
Dey play we go dey we go dey tey tey we go dey
We go dey we go dey we go dey
We go dey tey tey we go dey
Shey dem want to shalaye ooo
Shey dem want to jo o jo jo jo oo she say carthy take me to places wey I never go oo
Say make I keep am low and I let her know this is my flow
For your love girl me and you go dey for a long
Time girly me and you go dey
Wrizler bring that body on board 2 bitches perfect body lock up on God I know many niggaz fuck up
Lost thought cause I know my brother gan gan
Omo shebi on my own ni won so
On my way to the farm Ada pelu oko
Kini mowi emi ton pin ire gan phoor osha mo we don dey play am since 4-4
Mio phorr lock up I no dey form boss
Go ask Mr nice aka gon go aso 2 punch dem be like me I wan run farabale no be today I don cum
No be today them be wanting oya dem be calling
We gat more vibe coming now dem go know the boy be disturbing yeah the vibe starting hauling
We go dey we go dey we go dey as the gbedu dey play we go dey (we go dey)
For the party we go dey (sho ti de)
From Friday to Sunday we go dey o ti de as the gbedu dey play we go dey won ti de we go dey tey tey we go dey de de de
We go dey we go dey we go dey tey tey we go dey
Say them want to shalaye oo
Shey dem want to jo o jo jo jo oo she say carthy take me to places wey I never go oo
Say make I keep am low like I let her know this is my flow ouh
For your love girl me and you go dey for a long time girl me and you go dey
We go dey we go dey oo we go dey we go dey ooo we go dey we go dey ooo we go dey we go dey
We go dey tey tey we go dey oooo we go dey ooo we go dey tey tey we go dey we go dey ooo
Trap on trap check on check
Won ti sha wa je but let's forget
10 over 10 we're back to your ear
Carthy pelu wrizler Jor shey oun get
Trap on trap check on check
Won to sha wa je but let's forget
10 over 10 we're back to your ear
Carthy pelu wrizler Jorr shey oun get
We go dey we go dey as the gbedu dey play we go dey we go dey for the party we go
Dey we go dey
From Friday to Sunday we go dey as the gbedu dey play we go dey we go dey tey tey we go dey
We go dey we go dey we go dey
We go dey tey tey we go dey
Shey dem want to shalaye ooo
Shey dem want to jo o jo jo jo oo
She say carthy take me to places wey I never go oo say make I keep am low like I let her know this is my flow
For your love girl me and you go dey for a long
Time girly me and you go dey