Elige una pista para reproducir
Oh na na
Abena
Abena abena abena yh (Runnit)
Oh lord have mercy
Please have mercy (Dahboy)
Bisimanuel tun ti de (Oh oh)
Girl the way you look
You dey catch my eye (You dey catch my eye)
The way you look tonight
Man no fit deny (Man no fit deny)
Aponbepore mase mi else (Mi lese)
And no other girl go fit take your place (Laila)
Oh lord have mercy
Anytime she enter
She boast of the settings
Tell her you are the best
And there is no more debating
Got a man looking like he lost all his senses
Oh no
Oh lord have mercy
Anytime she enter
She boast of the settings
Tell her you are the best
And there is no more debating
Got a man looking like he lost all his senses
(Abena oh oh)
Abena leave me oh
You want to kill me oh
Abena leave me oh
You wantu kill me oh
The way you dey blow my mind
Like kardashians
It cannot be true
Issalie
Abena leave me oh
You wantu kill me oh
If you get a woman
Please hold am tight (Please hold am tight)
Make you watch your back tori
Omo won lode oh
Cos wetin dey kill person
Na hin dey sweet person pass my brother (Ikun jogede ikun redi o)
Oh oh
But na one thing wey go kill man brother
Abena oh
Oh lord have mercy
Anytime she enter
She boast of the settings
Tell her you are the best
And there is no more debating
Got a man looking like he lost all his senses
Oh no
Oh lord have mercy
Anytime she enter
She boast of the settings
Tell her you are the best
And there is no more debating
Got a man looking like he lost all his senses
(Looking like he lost abena oh oh)
Abena leave me oh (Leave me oh)
You want to kill me oh (You wantu murda me)
Abena leave me oh (You wantu murda me)
You wantu kill me oh
The way you dey blow my mind
Like kardashians
It cannot be true
Issalie
Abena leave me oh
You wantu kill me oh
Abena Abena Abena