Loving, loving
Give me, give me
Sweet sweet nothing in return
Girl I know
Yea yea
Baby tell me
Baby tell me
You know I no want no relationship
I just want make we Dey on a lowkey
I just want make we Uck on a lowkey
Baby tell me
Baby tell me
You know I no want no relationship
I just want make we Dey on a lowkey dokey
I just want make we Uck on a lowkey
Girl I know
I know baby girl I know
Say you wan chill with UNCL D
Say you want a real one like me
All for yourself o
Girl you know
You know baby girl you know
You can't own no one
Girl you know
But your kind asset no Dey for market
Na why I stubborn lowkey
Stubborn lowkey
Girl I stubborn lowkey
Stubborn lowkey
Girl I stubborn lowkey O
Stubborn lowkey
Girl I stubborn lowkey
Your kind asses no Dey for market
Na why I stubborn lowkey
Green light red light
Red light green light
Doesn't really matter if it's only just a game to ya
Don't wanna be just another
And I really don't wanna be no player
Even when dem shout goal
E be like offside
So make you try Dey calm down
Kele when your body Dey hot
Take am one side o
When you calm down
You come back o
I don't wanna be like dem other
Guys wey Dey chop and clean mouth
Cos what I realize
If you Dey chop like thief
You go live like thief for your own house soon
And tell me is it fair
To give you sweet sweet loving
And you give nothing in return
Girl I know
I know baby girl I know
Say you wan chill with UNCL D
Say you want a real one like me
All for yourself o
Girl you know
You know baby girl you know
You can't own no one
Girl you know
But your kind asset no Dey for market
Na why I stubborn lowkey
Stubborn lowkey
Girl I stubborn lowkey
Stubborn lowkey
Girl I stubborn lowkey O
Stubborn lowkey
Girl I stubborn lowkey
Your kind asses no Dey for market
Na why I stubborn lowkey
Baby tell me
Baby tell me
You know I no want no relationship
I just want make we Dey on a lowkey
I just want make we Uck on a lowkey
Tell, tell me o