Elige una pista para reproducir
Tell me where you dey)
(Tell me where you dey)
(Tell me where you dey)
(Tell me where you dey)
I know you know my name
I’m a star and you know I got the fame
Paparazzi always wanna come my place
And even the pretty ladies wanna have a taste
Make you no go dey follow my way cos my way and your way no fit ever be the same
And my phone dey always vibrate from people wey wan tell mw say congratulate oo
Tell me where you dey oo (where you dey oo, where you dey oo)
I dey gbadun everyday oo (everyday oo, everyday oo)
Everyday na holiday oo (Holiday oo, Holiday oo)
Tell me where you dey oo (where you dey oo, where you dey oo eh)
And when my daughter carry first for class dem talk say na because her papa na big man
And her mama no come see me when i dey prison i no care because she no get signal
No pain no gain but I no wan suffer before i find my way
And you don’t have to tell me what you know about the bros cos they be lying like a tailor
When I was young, I used to dream that i will be famous
Na why i go fight hippopotamus
If you no be ogbanje you no go fit survive for lagos (damn)
Cos na their papa go make you takeoff
For many years, my people couldn’t find true happiness
Maybe that’s why they were going to their graves so they could find it there
Relax yourself, how can you rest in the ghetto
Person go just dey olopa go come tell you hello
(Alhaji)
This is the story of calamity, Niggas facing vanity
So many fake smiles, but we face reality
With my sanity like women maternity
I no fit to runaway make i leave my family
Make you no go dey follow my way cos my life and your life will never be the same
And my phone dey always vibrate if no be money make you just dey your lane oo
Tell me where you dey oo when i dey trenches where you dey oo
Shey you come my way oo when i no get garri for plate oo
If i look my yesterday oo i just dey thank God for today oo
Shutting down the show, dem no believe i go reach here oo