Elige una pista para reproducir
No be lie
Billion Hub
Na you dey boost my liver o
(liver o)
If you be oshimiri i follow you to river o
(I follow you to river o)
Ka anyi ga obodo lisa o
Ego oyibo asa o
You Dey boost my liver o
Ka anyi ga obodo o
Oh oh
Mmm
Oh yo
Emere sef e don show
My body dey do me yo yo
Everything it is all yours
Mmm
For you
My Mercedes, Volvo
My premises follow
Everything it is all yours
Jolie Jolie
Mama
Jolie Jolie
Mama eh
Jolie Jolie
Mama
Jolie Jolie
Mama eh
My head shoulder and and
and knees and toes
You supposed take full control
All my ogologo i surrender to you
Even my pin for sterling
Hmm take it all o
If wetin remain na my polo
Take it all o
My Amiri jeans
My dunlop o
Mmm
Oh yo
Emere sef e don show
My body dey do me yo yo
Everything it is all yours
Mmm
For you
My Mercedes, Volvo
My premises follow
Everything it is all yours
Jolie Jolie
Mama
Jolie Jolie
Mama eh
Jolie Jolie
Mama
Jolie Jolie
Mama eh