Elige una pista para reproducir
Sboy Ne
Eh Manaa
Shey you know my hope no go die o
Shey you know i no go give up
Shey you know my brain no go fry o
Shey you know i no go chock up
Shey you know shey you know shey you know
Shey you know i no go give up
Shey you know shey you know shey you know
Shey you i no go fuck up
If you do good you go see good
If you do bad you go see bad
If you work hard you go chop o
If you no work you go uhm uhm
If you do good you go see good o
If you do bad you go see bad
If you work hard you go chop o
If you no work you go suffer ooo
Wannan haka yake babban yaya
Naka ba irin nasu bane
Allah dai ya biya
Kayi naka kayi ta rago
Abarka sai ta Allah tayi
Allah jikan iyaye babban yaya
Bless my hustle oluwa
Bless my hustle ya rabbi
Bless my hustle ya rabbi
Back to the matter
Me i want to scatter the raba
Ubangiji kasa Albarka
For this small hustle we dey hustle
Ubangiji kasa albarka
Me i want to flex my muscle
Allah ka bamu da kan kaaa
In ka basu basa bamu oyaaaaa
Haka yake babban yaya
Marowata ne wallahi
Allah ya basu amma sun dode aljihu
Allah kana kallo
Allah ka bamu da kanka
Ja muje babban yaya
Bless my hustle oluwa
Bless my hustle ya rabbi
Bless my hustle ya rabbi
Bless my hustle ya rabbi
If you do good you go see good
If you do bad you go see bad
If you work hard you go chop food
If you no work you go uhm uhm
Ubangiji kasa Albarka
For this small hustle we dey hustle
Ubangiji kasa albarka
Me i want to flex my muscle oyaaaa
Sai anayi ana flexing muscle babban yaya
Ai bature ma yace all work no play make jack a big dolo
Wannan haka yake balaraben mawaki
Naka ba irin nasu bane
Ja muje da karfin Allah
بارك الله في عملي
بارك الله في حياتي
بارك الله في عملي
بارك الله في حياتي
الحمد لله في هاذ الحيات
الحمد لله علا كل شيء
Highbee the baddest producer kaima mun gaisheka
Duk duniya ba producer kamar ka
Ina nufin duk Nigeria ba producer kamar ka
Aiki na kyau
Allah dai ya biya
Bless my hustle oluwa
Bless my hustle ya rabbi
Bless my hustle oluwa
Sboy Ne
Eh Manaa