Elige una pista para reproducir
Omo this one wey cana scarce
How we wan do the matter na, Che
Na to call my plug for Lagos make he bring one come
Dat kind thing na
My name is Erigga paper boy
(That Skelvin boy)
Produce
Happiness is free na to smoke my loud make my sorrows dey go
Light my candles for my rabas to flow
Me I no send about wetin you dey yarn
Na to make my money
Oya puff and pass
Omo no whine me o
Shey you dey whine me o
If I dey smoke cana I dey happy o
Oluwa mi o, egbami o
Make my life dey sweet just like pami o
Omo no whine me o
Shey you dey whine me o
If I dey smoke cana I dey happy o
Oluwa mi o, egbami o
Make my life dey sweet just like pami o
I don dey dis hotel for like two days
With like two babes
Everywhere gorimakpa just like Tuface
Shining on your skull face
Niggas doing screw face
I don't give a damn cos it's too late
Leaving a girl under dead
Niggas dey talk I look them dey laugh
Wetin they dey do, wetin they dey do
Wetin they dey do, make I come through
We dey kiss trap
Me and my Benin boys know say when I come through
Everybody know say na die
Niggas no dey test with me at all
Checkout egbo wey I dey tie
Wait
All this boys no dey try they dey come at me
They wan dey try
Wait
Who dey sponsor this boys
Wey dey feel say they fit get that mind
Ah
I just wan smoke my kpo in peace
Make nobody stop me
Na me get my life make nobody disturb me
I dey live my life you dey there dey look
All this boys dey talk bullshit but their eyes dey chook
Kele wey I doke last night say na 150
Kick her out of the room before 1:50
Omo no whine me o
Shey you dey whine me o
If I dey smoke cana I dey happy o
Oluwa mi o, egbami o
Make my life dey sweet just like pami o
Omo no whine me o
Shey you dey whine me o
If I dey smoke cana I dey happy o
Oluwa mi o, egbami o
Make my life dey sweet just like pami o
Kpo my loud dey puff and dey pass
I face my grind na my money I dey pack
So no come here to dey yarn anyhow
I dey on my journey cos the distance very far
Doubt kills many dreams
Na money I dey chase
Happiness no go come if you no face your fears
If I finish my kpo I go light another one
Cos na one life I get I no get another one
Omo no whine me o
Shey you dey whine me o
If I dey smoke cana I dey happy o
Oluwa mi o, egbami o
Make my life dey sweet just like pami o
Omo no whine me o
Shey you dey whine me o
If I dey smoke cana I dey happy o
Oluwa mi o, egbami o
Make my life dey sweet just like pami o
(You only have one life)
(Believe yourself)
(Set your goals and go for it)
(Motivation presido)
(Young G Mozes on a play)
(Dat kind thing na)