Elige una pista para reproducir
Ooh, let me, let me, let me
Let me hold you close
'Cause the champagne is pouring plenty today
And we no know when we go commot today
Let me love you tonight
Let me touch your body
'Cause the Dom P dey pop plenty today
Hmm, and we no know where we go back today
Send your aza na, na, na
What's your problem ma, ma, ma?
Shey na doings ma, ma, ma?
I go soon give you dollar-lar-lar-lar
Baby, you fire, na, na
Fendi, Gucci and Prada
Wetin you carry for body
I go soon touch am, ina so
Ka ma ma j'aiyè lọ, ka ma ma j'aiyè lọ
Ka ma ma j'aiyè lọ, ka ma ma j'aiyè lọ
Ka ma ma j'aiyè lọ (make you enjoy yourself), ka ma ma j'aiyè lọ
Ka ma ma j'aiyè lọ, ka ma ma j'aiyè lọ
Ka ma ma j'aiyè lọ, ka ma ma j'aiyè (oh)
Ka ma ma j'aiyè lọ, ka ma ma j'aiyè (mm)
Ka ma ma j'aiyè lọ, ka ma ma j'aiyè (eh)
Wetin you carry for body
I go soon touch am, ina so
Ka ma ma j'aiyè lọ, ka ma ma j'aiyè
Ka ma ma j'aiyè lọ, ka ma ma j'aiyè
Ka ma ma j'aiyè lọ, ka ma ma j'aiyè
Wetin you carry for body
I go soon touch am, ina so
I go soon touch am, ina
I go soon touch am, ina
I go soon touch am, ina
I go soon touch am, ina
Ka ma ma j'aiyè lọ
I go soon touch am, ina (dance ti de, ti de)
I go soon touch am, ina
I go soon touch am, ina (dance for me)
I go soon touch am, ina (make you dey dance for me)
I go soon touch am, ina (whine for me)
I go soon touch am, ina (make you dey jubadi for me)
I go soon touch am, ina (make you dey jubadi for me)
Wetin you carry for body
I go soon touch am, ina so
Ka ma ma j'aiyè lọ
Ka ma ma j'aiyè lọ
Jubadi for me
Shake for me
Whine your body for me (ka ma ma j'aiyè lọ)
Dance on me
Jubadi for me
Shake for me
Ahh, skodo
Ka ma ma j'aiyè lọ, ye, ye