Elige una pista para reproducir
Uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh
(Ezee concept)
If to say na might
If to say na power
If to say na anything wey we fit use dey brag oh
I for don die oh
I for don crase oh
I for don kpeme oh
I for don lose oh
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy
For life
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy
For life
Uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh
If to say na money
If to say na connection
If to say na anything wey we fit use dey make mouth
I for don die oh
I for don loss oh
I for don kpeme oh
I for don lose oh
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy
For life
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy
For life
This righteousness that I have is yours
This holiness that I profess you gave
You did it all
You gave me strength
You helped me stand
You are my rock
You are my hope
You are my peace
I be man wey God show mercy
Man wey God show ahh
Uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh
I-I-I-I, ei